Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics by Yemi Alade

Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics by Yemi Alade

Shawa Shawa (Ashawo) by Yemi Alade is an energetic Afropop song that playfully explores the idea of Ashawo, framing it as a form of work and survival while emphasizing hustle, money, and enjoying life, the lyrics celebrate a confident, lively woman who dances, attracts attention, and embraces her lifestyle, with catchy references to partying, romance, and having a good time.

Yemi Alade - Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics

Dem say ashawo no be work ohMe I want to chop ohNo food for lazy manWho no work e no go chop oh (Yasso you sabi)Hmmm eh (Shawa shawa)Eeh (Shawa shawa)

I sing melodies wey I know you go like ohHer body dey do you tana it's a vibe ohIf you getti money she go lick you like TomTom (White and black)She no get data for Internet, na cap oh (O ya na, o ya na)

Originally published by NotJustOk.

Read the full article on NotJustOk →

2026 Afropolitain Magazine