MLM lyrics by Muyeez is an ambitious song about rising to the top, making money, and establishing himself as a successful young artist. The song reflects confidence, faith, hard work, and determination, with Muyeez focused on greater wealth and success while staying true to his style and avoiding distractions or setbacks.
Pre-ChorusShut down the carnivalI no dey their caliberFine girl yarinyaI be yaro wey dey choSo I pray to yah Allah make I no turn hooliganCause any time wey dey play my jamE dey boost my stamina
ChorusSee me going higher, more life MuyeeziMore money more dollar, billion BTCYou no fit see me with sapa cause o ni reasonTori mo ri janjala, dem dey find wahala
Verse 1Youngest Nigerian superstarGive them banger to bangerEveryday na fiestaIlẹkẹ baby o ma jaCos mallam na still mallamIf you dey spell am from the backBaby watashi wastaYeah, I make money I'm a starOga na master baby, where the rabba?King of new school lemi, you know the matterNo matter the matterA ma bori ọta waShow me swaggaFocus on rabba
Originally published by NotJustOk.