The lyrics of M2B by Mavo revolve around purpose, integrity, and perseverance, as the artist emphasizes staying committed to his goals while avoiding betrayal, dishonesty, and unnecessary conflict. Blending reflective verses with confident affirmations, the song underscores the importance of protecting one's reputation, remaining truthful to family and loved ones, and refusing to let distractions or negative influences derail a mission destined for success.
IntroKilogbede OneKilogbede OneKilogbede want somethingKilogbede want somethingNo more way for poor people, yeah, yeahNo more way for poor people, yeah, yeah(Ransom got that sauce, innit?)
Pre-ChorusỌmọkọ́mọ no fit double-cross usSay na ọmọtẹna no fit double pompousMe, I no be wayo supporterMe, I no go talk anything wey bring ọlọ́pa, ahAnd I wake up, and I say, "Ọgbọ́n protect us"And na me, I don't like nigga wey go dey preposterousMe, I no fit bobo my motherI gats to tell her the way the matter been come outỌmọ, you go stop all your mukulumu, comot for the setting wey you startBaby say na no be she start amComot herself for the matter wey been sup beforeComot herself for the matter wey been sup beforeStop all your mukulumu, comot for the setting wey you startBaby say na no be she start amComot herself for the matter wey been sup beforeComot herself for the matter wey been sup before
ChorusSay, you no fit belittle my main mission on EarthCan't you see? Can't you see?This how we meant to be, meant to beThis how we meant to be, meant to be, ahSay, you no fit belittle my main mission on EarthCan't you see? Can't you see?This how we meant to be, meant to be (Meant to be)This how we meant to be, meant to be (Meant to be)
Originally published by NotJustOk.